Boy Spyce – Folake (Lyrics)

Folake (Lyrics) by Boy Spyce

The Lyrics to Boy Spyce’s latest smash hit single “Folake” are presented here by the Mavin Records songwriter himself.

The ultimate sound, which incorporates the pulsating tempo and intense emotion of afrobeat with the percussive and electronic undertones of electronic dance music, has been likened by the artist to a sigh of relief.

Do not neglect listening to this smash hit, either.

If you can, it would also help if you didn’t forget about this incredible number-one hit.

If you’re looking to expand your musical tastes, you need to have this song in your library.

Boy Spyce – Folake (Lyrics)

[Intro]
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara

[Verse]
Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko
[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
[Bridge]
Iwo nikan ni mo fę fę
Iwo nikan ni mo fę fę
Mi o le ta ę bi tętę
Mi o le ta ę bi tętę
[Outro]
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato

 

Do you find Xclusiveplay useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *